Gbewa Lyrics By Boy Muller
Upcoming Nigerian street performer and songwriter, Boy Muller arrives with a brand new single known as “Gbewa.”
The lyrics of this song is what many fans have been in search for after it was announced released on the 10th of July, 2026.
If you enjoyed the song, then you will definitely love the lyrics. We have provided the accurate word for word text from the recording just like how the singer wrote them.
Gbewa Lyrics By Boy Muller Below.
Jii
Gbwá
Fraud money, gbewá
Gbệwá
Even if na church offering, gbewá o
Ahhh Gbewá
Aso Rock money, gbèwá
Gbẹwá
Devil or na God’s money?
Gbwá o
I don wash my hand commot
For any matter wey no dey lead to one kobo
E don tey wey man dey work
But omo, still one milli no dey last for long Mo ti waka pa for Lagos, Ojú ti rí many, many insults
Máa ti rà ile sí Banana or Phase 1
If to say my papa na senator
Emi omọ no salary,
Mi ò kò tii e ran father yín
E wá kò kangara yín
Àbíẹ rí pé omọ oro ń para ni?
Biko tell me where e dey o,
Where the money dey? Make I dey go there every day o Ehn !
Àbí kí ni mo fé kí mummy e o?
Pikin wey no get helper suppose get akonuche o Ehn!
Jii
Gbệwá
Fraud money, gbewá
Gbệwá
Even if na church offering, gbewá o
Ahh Gbewá
Aso Rock money, gbewá
Gbệwá
Devil or na God’s money?
Gbệwá o
Abobí, àbobí,
Any money na money.
See who dey steady ball? Na somorí.
But if you no guide, ìwọ wèrè somebody.
So mo e normal, normal,
Kí ń gba dollar, dollar.
Eweeeee
Òkò oro tí wộn máa ń sọ bá wa.
Eweeeee
Ibệ ni ogun ti dà wa.
Eweeeee.
Eweeeee
Eweeeee
Biko tell me where e dey o,
Where the money dey? Make I dey go there every day o.
Ehn !
Àbí kí ni mo fé kí mummy e o?
Pikin wey no get helper suppose get akonuche
.0
Ehn !
Jii
Gbệwá
Fraud money, gbewá
Gbệwá
Even if na church offering, gbewá o
Ahh Gbewá
Aso Rock money, gbèwá
Gbệwá
Devil or na God’s money?
Gbewá o
Jii
Gbệwá
Fraud money, gbewá
Gbệwá
Even if na church offering, gbewá o
Ahh Gbewá
Aso Rock money, gbewá
Gbèwá
Devil or na God’s money?
Gbệwá o
Yo x

Leave a Reply